RE: VIBES WEB3 MUSIC COMPETITION WEEK 32 CAN WE TALK BY TEVIN CAMPBELL||(COVER) BY THEMEX
You are viewing a single comment's thread:
This man!
Make I no catch you for streets ooh.
I swear, I go just kidnap your voice.
This is so beautiful bro. Keep up the amazing work.
Una dey make me feel like say I never even start dey sing Yasin. God Abeg
🥹
0
0
0.000
Lol🤣, no worry we gather dey bro! Thanks for your amazing comment alway, I really appreciate you greatly.🙏❤
Anytime big fella
✌🏾